Monday, 31 October 2016

Adanna part1

Enjoying my sleep in the evening around 8pm on
saturday, na 10pm i dey take sleep before
but since
no food to chop i gat to sleep and put the
groaning
worm in my stomach at rest, i havent slept
30
minutes wen my phone rang, i check the
caller na
blessing.
Me: baby whatsup
blessing: i don tell you make you nor dey call
me
baby again, where you dey?
me: i dey my house na where you expect
make i dey
before?
blessing: your girlfriend house na.
Me: i don tell you na only you be the girl
wey i get.
Blessing: na who be your girl, let my guy
catch you,
your own don finish be that, abeg i don buy
that
laptop come help me check am weda na
better one
and to configure am for me abeg.
Me: abeg make am tommorow i dey tire and
i wan
sleep.
Blessing: abeg na i nor fit watch film for
inside self
and i need to keep myself busy.
Me: call your boyfriend na
blessing: i don tell you my guy no dey leave
here.
Me: na who come dey sample u na?
Blessing: sample what?
Me: sorry nothing.
Blessing: e better be nothing rotten mind, by
the way
i cook rice.
Me: am on my way.
Blessing na my coursemate for one
polytechnic wey
dey MCC aba, i don try chike the babe many
times,
but the babe dey form strong head for me,
but since
she want something from me then i must
get
something in return apart from the rice, we
must
balance the equation, afterall one great man
say, “For
every action, there is an equal and opposite
reaction”. There must be an opposite
reaction today
oh.
ingredient nor dey dey her food but the food
dey
sweet well, she is dark in complexion not too
tall, her
behind not too big and not too small, her
Bosom is
average also, as for me am fair, hairy and
tall.
I put on my clothes and took my phone and
my
earpiece why i head to her place, her house
far small
sha but i gat no choice, i must consume
that rice oh, i
check the time 8:45pm, everywhere is dark
nobody
dey road, e be say people quick enter house
today
oh, maybe na the wether cause sha,
i was walking slowly enjoying the music
booming
from my earphone like tecno Boom J7 when
someone flash light from behind, i removed
the
earpiece i heard a lady voice from my back
calling my
name “ozilla” i turn back i saw nobody, na
who come
call my name na, e be like say the hungry
don dey
make me hear different things, i pocket my
phone
and continue moving i fasten my footstep,
half way to
her place i heard the voice again, a slick
tender voice
from my back, “why are you moving fast” i
look back
again i saw nobody, oboy na which kind
thing be this
na, i run oh because this time i heard it
clearly, i ran
as fast as i can till i get to blessing house. i
didnt hear
her till i reach her house, she live in a fence
house
but no gate, her room was build separately
beside
the main building just like a store, one room.
I knock on her door, she didnt answer, i
knock again
and i heard ” who is that”
Me: idiot na me open the door.
She open the door and i enter and i quickly
closed
the door.
Blessing: wetin happen why u dey sweat like
hegoat.
Me: u nor go understand.
Me: abeg give me water first, before i
quench.
Blessing: tell me wetin happen wey you dey
sweat like
this, na dog pursue you?
No be only dog, this one worse pass dog, e
for better
if na dog, but dog no dey talk na, she gave
me water, i
look around no sign of any cooked food.
Me: wey the food wey you say you cook?
Blessing: abeg no vex i know say u nor go
come thats
why i use the food draw you.
Me: please tell me you are joking.
Blessing: am not and am sorry.
Me: you mean say all this suffer wey i don
suffer for
road all na for nothing,
Blessing: no vex na abeg i just want you to
help me
with my laptop.
Chai awish no be girl i swear i for slap her, I
was very
angry, i stood up, go to the door and wanted
to leave,
she stood up quickly and block the door.
Me: let me dey go abeg.
Blessing: why you dey quick vex like this na.
Me: if you know the kind thing wey happen
for road
you nor go talk like this.
Blessing: na wetin go happen wey you go
come leave
without eveing seeing the laptop.
Me: that one no concern me again, i need
something
to quench the worm disturbing my stomach.
I wanted to move her away from the door so
that i
will pass, she hold the hand and put it on
her chicks,
looking at me in a seductive way, i rub her
chick with
my hand while she bite her lips in a
seductively, she
wore red legins with a handless shirt, she
put her two
hands around my neck, draw my head closer
and
gave me a sweet kisss, waoh i was
flabbergasted, girl
wey i don dey try to chike since come dey
give me
free kiss, omo i gat to grab the opportunity.
I return the kiss and press her against the
door, i
press her Bosom and she moan a little, i
removed
her shirt and move her bra one side and kiss
her
sweet Bosom, she moan again, i lose her bra
and
bury my face in her Bosom as she use her
right leg to
draw my body closer to her.
We continue romancing each other, i move
her
leggins and pant down and bend down to see
a
beautiful pussi, shaved triangularly, i raise
her right
leg up and start sucking her pussi, she has a
sweet
odour, she hold her door and put her two
legs on my
shoulder while i suck her pussi, she wine her
waist
and continue moaning, (if i hear say na me
dey
romance this girl i nor go believe) many
people try to
woe her in school but she decline, so i settle
for
friend only, but now i don dey get the
benefit.
“uuuuhmmm, aahhh suck me dear”
me dear? Waoh, after the romance i hope
she
continue calling me dear oh, i stop sucking
her and
move her to her table, i make her to lie
down on the
table like a dog facing the table with her
Buttocks
staring at me, while i remove my trouser (no
time for
long romance i fit no get another opportunity
again
or she fit lose interest if i too dull) i remove
my hard
Joystick from boxer and position myself to
insert the
disk inside the cd player, but there is one
problem no
condom.
Blessing: baby whats holding you na?
Me: i dont have cd and i cant go in raw.
Blessing: check that purse on the wall you
will see
condom.
I open the purse and saw packet of sealed
condom
(na wa for this girl oh) for school she go dey
virgin, i
open it and took one i wore it quickly, i
insert my
pennis inside her slowly and she shouted,
her Kitty-
Cat was very tight and wet so i stroke slowly
again
and she shouted again, i start going faster
little by
little and she continue shouting, “yeah
comeon do it
faster baby” i grant her request as i fucck
her faster, i
removed my dicck and slap her Buttocks two
times, i
insert it again and continue fucking her
faster while
she keep on shouting, i hold her Buttocks
with my
two hands using it to bring her Buttocks
closer to
mine while i bandgfrom behind, she Pour
5minutes
later and lie in bed telling me shes tired.
Me: wetin you wan come do my hard
Joystick?
Blessing: i dont know, i cant continue am
too weak
pls lets just sleep.
She lie in bed and face the wall, with her
Buttocks
smilling at me,
i went to her and start rubbing her back, i
separate
her leg and position my Joystick while i
enter again, i
fucck her from behind, i started slowly then
faster,
she was enjoying it because she was also
moving her
Buttocks closer to my dicck as i stroke her
from
behind, i fucck her so hard for 10 more
minutes
before we came the same time.
Blessing: waoh, i didnt know you are this
good
Me: how will you know, when you never gave
me a
chance.
Blessing: hmmm dont get it over your head,
this will
be the first and last time.
Me: hmmm, i dont think i can let you go
because u
are too sweet, only madman will do that.
Blessing: you nor well, you still want to eat.
Me: no i just want to sleep beside you.
Blessing: ok goodnight.
Me: goodnight dear.
I check my time 10:00pm, i hold her like my
romeo as
i go into dreamword.
Around 1:00am i woke and try to sleep again
for
were, the hungry wey dey scatter my
stomach no let
me sleep again oh so i woke her from her
sleep, she
yawn and ask me what is it?
Me: i cant sleep
Blessing: why na?
Me: because am very hungry..
To be continued.......

No comments:

Post a Comment